A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   B   »   Bangin Lyrics   »   Highdowell Lyrics

Bangin - Highdowell Lyrics

Font:      
Align:    
  • Intro:
  • Kosoro sopa silu jo
  • Ele dun dun dun Ele
  • Its your boyfriend bangin
  • Ele dun dun dun Ele
  • They call me jumabee
  • Ele dun dun dun Ele
  • Chorus
  • You don dey high abi oga ade
  • from your eyes i can tell x2
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • Bangin's Verse one:
  • Na general highness we call
  • osigo denu you dey run am
  • from three bottles to six bottles
  • na soso high you dey high am
  • As party dey graduate
  • na so your madness circulate
  • Ojuyi ti dirty brother ade
  • Edakun e co-operate
  • Day don dey break for your eyes abi
  • Na that girl wey dey dance you dey eye abi?
  • Dance floor dey scatter dey make sense
  • Even burty and bolo dem no send
  • Some don shark alomo, high burukutu, high McDowell
  • No carry your madness reach vip
  • Koma logba ifoti.. ehhee
  • Chorus
  • You don dey high abi oga ade
  • from your eyes i can tell x2
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • Jumabee Verse Two:
  • If i talk you go vex
  • Alcohol no good for your body brother i say yes
  • Anything liquor you go dey bless
  • Even if na bottle, you go dey guess
  • And you no mind say make i piss for bottle
  • give you say na rossy
  • Na only when you high you dey sit down for ground
  • think say you dey fly loke
  • And when you don high, you dey sleep for gutter
  • you go think say hotel wey you dey sleep na seven star
  • Na only when you don high you go see your father
  • wey don born you, give am handshake, say how far
  • Toba ni ko bo pata, Wabo
  • Toba ni ko bo sokoto, Wabo
  • Tobani ko si fila, Wa si
  • Toba ni ko faso ya, Wa ya
  • Omugo..hisss
  • Chorus
  • You don dey high abi oga ade
  • from your eyes i can tell x2
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • Bangin/Jumabee Verse Three:
  • Bangin
  • See your eyes, see your
  • you don dey on shoko
  • Jumabee
  • cos you high, cos you high
  • you come dey form jaja of opobo
  • Bangin
  • highness no good for your body
  • why you come dey form mr rossy
  • after you don mess yourself finish
  • only you come dey face gobe
  • Jumabee
  • if to say na just me
  • i for don stop to shayo
  • i for just dey sip, only only water
  • But na still be only me
  • if i ever stop to shayo
  • all my guys go follow me to quata
  • no be lie
  • Chorus
  • You don dey high abi oga ade
  • from your eyes i can tell x2
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes
  • oya woju e, see you eyes
  • oya woju e now, see you eyes X2
  • Outroll
  • Bangin
  • hummm, Jumabee how far?
  • Day don break?
  • No, e never break na him you sing.
  • hisssssssssssssssssssss

  • Report error in lyric




    The Highdowell lyrics by Bangin is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2024 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Bangin Highdowell Lyrics