Welcome!
Login
|
Register
Artist
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
X
Y
Z
#
Title
Artist
Song title:
Godson P - Daalu
Edit By:
216.73.216.105
Verse 1 My God o na u be my all My maker and defender That's y I no dey shake at all o No matter what lies b4 me Refrain Cos everything I get o Na u make am possible My God o And evrything that I need With u I no dey fear Dem go come o Chorus That's y I lift u (Higher higher eeh) That's y lift u (Higher higher eeh) That's y I lift u (Higher higher eeh Daddy m oooo)2x Ana m asi gi (Daalu eh eh) Ana m asi gi (Daalu eh eh) Ana m asi gi (Daalu oru ooo papa m ooo) Verse 2 Now I walk with a swagger And a holy ghost ginger I no dey shiver at all o Na who be u wey won stop me I'm but u don't know me My help cometh from the hills 2nd Refrain Cos everything I get o Na u make am possible My God o And evrything I need o o o With u I no dey fear Dem go come o (Chorus) Bridge My God dey (Kampe) My God dey (Kampe) My God dey (Kampe kampe kampe)2x (2nd Refrain)
All lyrics are property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved |
Privacy policy
|
Blog