A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   K   »   Kevwelity Lyrics   »   Am in love Lyrics

Kevwelity - Am in love Lyrics

Font:      
Align:    
  • (intro)
  • kevwelity. . . . . . . . . . . . .
  • Galiy minds
  • the growing coins behind this. . .
  • (verse1)
  • for so long now
  • I've been looking
  • I've been searching
  • for the special one
  • that special girl
  • wey go rule my heart
  • then i met this beautiful damsel at ATM queue
  • (hook)
  • we work well
  • yes
  • we talk well
  • yes
  • this baby make sense
  • omo she sabi cook well
  • i no be Dundee
  • i get some money
  • baby no dulling
  • baby make we jolly dey go. . .
  • (chorus)2x
  • baby am in love
  • baby am in love girl
  • (verse2)
  • baby since you came
  • everything has changed
  • you step into my life
  • you set those wrong right
  • i appreciate you as an Angel
  • Anything wey you want
  • i go buy
  • obodo-oyibo
  • baby make we dey fly
  • (hook)
  • we work well
  • yes
  • we talk well
  • yes
  • this baby make sense
  • omo she sabi cook well
  • i no be Dundee
  • i get some money
  • baby no dulling
  • baby make we jolly dey go. . .
  • (chorus)2x
  • baby am in love
  • baby am in love girl
  • (verse3)
  • tell me where you're from
  • because you're different
  • this most be a combination
  • of mami and papiwater
  • girl you too fine
  • your beauty dey burst my brain
  • beauty contest with you
  • nyevonne nelson
  • na walkover
  • (hook)
  • we work well
  • yes
  • we talk well
  • yes
  • this baby make sense
  • omo she sabi cook well
  • i no be Dundee
  • i get some money
  • baby no dulling
  • baby make we jolly dey go. . .
  • (chorus)2x
  • baby am in love
  • baby am in love girl
  • add lipping along with chorus till fade

  • Report error in lyric




    Latest Kevwelity Lyrics

    The Am in love lyrics by Kevwelity is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Kevwelity Am in love Lyrics