A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   R   »   Rohlex Lyrics   »   Skushis Lyrics

Rohlex - Skushis Lyrics

Font:      
Align:    
  • I don't want b friends with nobody...
  • Wey no dey hustle for money na...
  • Eh eh
  • All of these girls dem no love me na...
  • Eh eh
  • They wan just making moniii
  • I don't want b friends with nobody...
  • Eh eh
  • Wey no dey hustle for money na...
  • Eh eh
  • All of these girls dem no love me na...
  • Eh eh
  • They wan just making moniii
  • So I give dem.. too much loud too much
  • Skushis...
  • Money tok bone d bullshit...
  • U dey form but u bushy...
  • Step in club bottles popping...
  • Too much loud too much skushis...
  • Money tok bone d bullshit...
  • U dey form but u bushy...
  • Step in club bottles popping...
  • Feeling d boy from d out fit...
  • Tell u bby make she sound it...
  • I make my money and I catch it
  • If u are smoking on o low make u like it...
  • Pass me the red cup peaker...
  • Pass me the shisha peaker ...
  • No 1 made BOI nigga...
  • BOI from north but nobdy badder...
  • All of my niggas are Gboys..all of my niggas they wan to go higher...
  • I pray to God make he lead us..give me the strength so DAT me no go tire..
  • Ignore the juice for d skushis...
  • Swell all d boys come around make dem do shit...
  • When moni talk bone the bullshit..
  • When all d girls come around we dey do shit...
  • Look down on me if u canvas on..
  • Look me at d top if u like my designer... u know o...
  • Look down on me if u canvas on..
  • Look me at d top if u like my designer... u know o..
  • I dont want b friends with nobody...
  • Wey no dey hustle for money na...
  • Eh eh
  • All of these girls dem no love na...
  • Eh eh
  • They wan just making moniii
  • I dont want b friends with nobody...ye
  • Wey no dey hustle for money na...
  • Eh eh
  • All of these girls dem no love na...
  • Eh...
  • They wan just making moniii
  • So I give dem.. too much loud too much
  • Skushis...
  • Money tok bone d bullshit...
  • U dey form but u bushy...
  • Step in club bottles popping...
  • Too much loud too much skushis...
  • Money tok bone d bullshit...
  • U dey form but u bushy...
  • Step in club bottles popping...
  • Collect d sause with ur mind now..
  • Open ur long destiny with ur paipai..
  • Making my laptop money going higher
  • Curse me but still dey repeat my juana...
  • Oh oh back den in rybeka some pple dey hate am now na
  • Now dem just dey date am and person inmitate am..u knw o
  • Back den in rybeka some pple dey hate am now na
  • Now dem just dey date am and person inmitate am..na na
  • No body holy... so shake ur body...
  • Make peaceful moni...make peaceful moniii...
  • I dont want b friends with nobody...
  • Wey no dey hustle for money na...
  • Eh eh
  • All of these girls dem no love na...
  • ...
  • They wan just making moniii
  • Is ur BOI Rohlex...
  • Too much loud too much skushis...
  • Money tok bone d bullshit...
  • U dey form but u bushy...
  • Step in club bottles popping

  • Report error in lyric




    Latest Rohlex Lyrics

    The Skushis lyrics by Rohlex is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Rohlex Skushis Lyrics