A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   S   »   Slim Burna Lyrics   »   I'm On Fire Lyrics

Slim Burna - I'm On Fire Lyrics

Font:      
Align:    
  • eh...yo
  • nanana..na..na
  • (Verse 1)
  • No be lie
  • The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
  • The pleasure and pain, all na part of life
  • Play them my tape, tell them to come inside
  • I'ma survivor
  • (Chorus)
  • Cuz I'm on fire (2x)
  • Cuz I'm on fire (4x)
  • (Verse 2)
  • Check see see
  • Oya give me canoe eh
  • Cuz I wan cross this water eh
  • Canoe eh
  • Cuz I wan cross this water eh
  • They wanna to stop me and I no fit die
  • Wanna hold my wings and I still de fly
  • I'm on fire (I'm on fire)
  • They wanna to stop me and I no fit die
  • Wanna hold my wings and I still de fly
  • Cuz I'm on fire (I'm on fire)
  • The girls dem gimme dutty wine
  • Baby girl u giving me that dutty dutty wine
  • Girl I wonder whether you don remove your spine
  • See I really wanna touch it and I want your behind
  • (Chorus)
  • (Verse 3)
  • I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
  • See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
  • Them try to stop me I no gree
  • Them hold me, them no fit
  • So I dodge when I notice
  • Sey the bullets na for me
  • Them try to stop me I no gree
  • Them hold me, them no fit
  • So I dodge when I notice
  • Sey the bullets na for me aii
  • (Chorus)
  • Slim burna
  • (Laugh)
  • Them try to stop me I no gree
  • Them hold me, them no fit
  • So I dodge when I notice
  • Sey the bullets na for me
  • Them try to stop me I no gree
  • Them hold me, them no fit
  • So I dodge when I notice
  • Sey the bullets na for me

  • Report error in lyric




    The I'm On Fire lyrics by Slim Burna is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Slim Burna I'm On Fire Lyrics