A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   S   »   Slim Burna Lyrics   »   Plenty Money Lyrics

Slim Burna - Plenty Money Lyrics

Font:      
Align:    
  • Ask P Jay
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • [Verse 1]
  • aii, see Plenty money
  • means plenty honey
  • plenty motor
  • dem snap me photo
  • na so dem say money is the root of all evil
  • but nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people
  • (Chorus)
  • If you get a show now
  • I be big boy make you know now
  • see I don blow now
  • Omoge make you go down
  • plenty money
  • plenty money
  • go get plenty money
  • plenty money
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • [Verse 2]
  • You wan hear the truth
  • you wan hear wetin I dey do
  • see steady on the move
  • bwoys eyes red anything dem go do
  • oya oya oya na so my eyes red
  • waka waka waka na so I dey find bread
  • I dey think too fast I busy for head
  • 2shots inna di air all my people lah yea yea yea
  • (Chorus)
  • If you get a show now
  • I be big boy make you know now
  • see I don blow now
  • Omoge make you go down
  • plenty money
  • plenty money
  • go get plenty money
  • plenty money
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • Money Goodi eh
  • Poverty na disease eh
  • (Chorus)
  • If you get a show now
  • I be big boy make you know now
  • see I don blow now
  • Omoge make you go down
  • plenty money
  • plenty money
  • go get plenty money
  • plenty money
  • plenty money
  • plenty money
  • go get plenty money
  • plenty money
  • whoa wo yea yea yeh
  • go down
  • make you go down
  • make you go down
  • oh oh
  • Slim Burna
  • you say? Street rhymes

  • Report error in lyric




    The Plenty Money lyrics by Slim Burna is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Slim Burna Plenty Money Lyrics