A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   G   »   Godson P Lyrics   »   Daalu Lyrics

Godson P - Daalu Lyrics

Font:      
Align:    
  • Verse 1
  • My God o na u be my all
  • My maker and defender
  • That's y I no dey shake at all o
  • No matter what lies b4 me
  • Refrain
  • Cos everything I get o
  • Na u make am possible
  • My God o
  • And evrything that I need
  • With u I no dey fear
  • Dem go come o
  • Chorus
  • That's y I lift u
  • (Higher higher eeh)
  • That's y lift u
  • (Higher higher eeh)
  • That's y I lift u
  • (Higher higher eeh Daddy m oooo)2x
  • Ana m asi gi
  • (Daalu eh eh)
  • Ana m asi gi
  • (Daalu eh eh)
  • Ana m asi gi
  • (Daalu oru ooo papa m ooo)
  • Verse 2
  • Now I walk with a swagger
  • And a holy ghost ginger
  • I no dey shiver at all o
  • Na who be u wey won stop me
  • I'm but u don't know me
  • My help cometh from the hills
  • 2nd Refrain
  • Cos everything I get o
  • Na u make am possible
  • My God o
  • And evrything I need o o o
  • With u I no dey fear
  • Dem go come o
  • (Chorus)
  • Bridge
  • My God dey
  • (Kampe)
  • My God dey
  • (Kampe)
  • My God dey
  • (Kampe kampe kampe)2x
  • (2nd Refrain)

  • Report error in lyric




    Latest Godson P Lyrics

    The Daalu lyrics by Godson P is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Godson P Daalu Lyrics